Download The Audio Here

Click On The Play (▶) Icon Below, To Start Playing The Music while reading the Lyrics.
 

(Intro – Hakim & Quiries) 

Tudi tudi tutu yeahh..owkayii

Bycityjaammz ohohouh yeahyeahii


(Verse 1 – Hakim)

People rise
and people fall
But by God's grace
We're standing tall
But brother no let greediness be the winner of the day

No matter what we gats stay strong
And let our young ones take true form
But sister no let greediness stop you cause we
Rise by lifting others.

(Verse 2 – Arian Sweet) 

Brother make you do good everyday
No dey go spend were bumbum dey
When yawa go gas na your men dem dey o
Na your men dem go fall out for youuuuuu
For the street wey  we dey dem no dey empower youth.
All of my guys don turn Gee boys
All of my girls don turn runs girls (Ohna eheh) Show me looovee.

(Chorus – Quiries) 

If i help you stand make you help me too 
Cause me I don give all my all to you 
I no go fit leave you on your own 
Cause we rise by lifting others 
Cause we rise by lifting others (oh no) (x2).

(Verse 3 – Vickijazz) 

One day, one day Oluwa go bless our way
Omor e no go tay
One day, one day
Omor them go hear word ohh
Omor them go hear word oh (x2).

(Verse 4 – Jayce) 

Kini mofeshe I be Commando?
Omor show me the love make I Land oh.. (Yeah)
At all at all na him bad pass 
Show them the love wey go make all the people wan bypass you

To all the people wey say we no Sabi sing
To all the people we dey always sabi pompous 
To all the people wey dey carry body up 
Oluwa.... Show dem the love wey go make dem to concord.

(Chorus – Quiries) 

If i help you stand make you help me too 
Cause me I don give all my all to you 
I no go fit leave you on your own 
Cause we rise by lifting others 
Cause we rise by lifting others (oh no) (x2).

(Verse 5 – Tyson Perfect)

We rise by lifting others 
Cheers to all the people wey dey lift each other 
My brother make u take am slow 
Coz this no be joke 
If them tell u say na child's to blow 
Na lie them dey talk o
Say! People don dey call my phone 
Tyson where your niggas? 
No dey come alone 
Together be the answer bro u gat believe 
U want to lead another then then u gat to see.

(Verse 6 – The Rainer) 

Being a motivation
That's my obligation yeah
Yeah it's good if you got it
But better when you making paths for others
Yeah I'm making my way
But much fun when we making our ways yeah
Then I rise 
And we rise
we gon be alright.

(Repeat Verse 1)

Download The Audio Here