You can play the song online while following the Lyrics 👇
NAYOMI - OYOYO LYRICS
(Intro)
Love love
Embele mo
Ebiye ke
Embele mo
Seiye kpo fa
Embele mo (Nayomi yeah yeah)
(Verse 1)
Johnny dey do me tortori
When you go come my honey?
Everybody Don dey ask me where you at? (where you at)
If you travel abi we Don dey fight? (Don dey fight)
Everyday I dey wait for you
I don for you so tay wait Don dey wait me
(Bridge)
And if I leave you make e water carry me away
I no fit leave you baby no no way
(Refrain)
Love love
Embele mo
Ebiye ke
Embele mo
Seiye kpo fa
Embele mo
Love love
Embele mo
Ebiye ke
Embele mo
Seiye kpo fa
Embele mo
(Pre-chorus)
I no fit sleep everyday you dey my mind
I no fit eat oh how I miss you die
(Chorus)
My baby Oyoyo
When I see you I go Oyoyo
My Daddy Oyoyo
Say this love na Oyoyo
(Verse 2)
Omo Lo re mi bai
Without you I fit kpai
Shebi you no know say your baby get you for mind
Make you fashi Veronica
Cos I love you gidigba
(Bridge)
And if I leave you make the water carry me away
I no fit leave you baby no no way
And if I leave you make the water carry me away
I no fit leave you baby no no way
(Refrain)
Love love
Embele mo
Ebiye ke
Embele mo
Seiye kpo fa
Embele mo
Love love
Embele mo
Ebiye ke
Embele mo
Seiye kpo fa
Embele mo
(Pre-chorus)
I no fit sleep everyday you dey my mind
I no fit eat oh oh I miss you die
(Chorus)
My baby Oyoyo
When I see you I go Oyoyo
My Daddy Oyoyo
Say this love na Oyoyo
(Outro)
Love love
Embele mo
Ebiye ke
Embele mo
Seiye kpo fa
Embele mo
Love love
Embele mo
Ebiye ke
Embele mo
Seiye kpo fa
Embele mo
0 Comments
Click Here To Comment