BMAA 2019 Fast Rising Rap Act Winner "Jay Dappa"  AKA Rapper Wey Sabi Sing is one of the best rappers we have in YenCity. He's unique blend of Pidgin in rap has made him outstanding in the city.

The Rapper Posted Photos, were he was seen hanging shoes on his neck and the caption reads 

"Ahaaaaaaaah!
Fine Fine Boys & Fine Fine Girls How Una Dey🤗
I Get Some Kyn Shoes Wey Una Fit Dey Use Make Yanga😎
You Wey Like To Ball & You No Get Big Money To Enter Boutique,Imbrey Worry Less Am Now Your PLUG🤝🏽
You Wey Be Uncle & Aunty You Suppose Sound Yo Hands For Your Younger Ones Too🤗

If I Tell You The Price You Fit Wan Buy Me Join Sef,Oya DM or Wire Me Call Make We Run Am 08027434805🤙🏽 We Dey Deliver Pass Midwife😃
#RapperWeySabiSing🎤"

See Posts Below;