You can play the song online while following the Lyrics 👇



NAYOMI - LUV LYRICS 



(Intro)

Nayomi baby oooh yeah
Spot the difference Oooh Yeah


(Verse 1)

Na the way you dey think of me 
I believe  I was made for you 
Wetin you do to me
Can't leave my memory 
Other guys them plenty 
But na you I gum body
Wetin  you do to me no no
If you don't love me 
then why you put me through 
If you don't  want me eeeh
Why you try to use me


(Refrain)

Make you no border
All this no matter
I really love your mama
Why you play me corner 
Make you no border
All this no matter
I really love your mama
Why you play me corner 


(Pre-Chorus)

Why you keep me on the low
Why you keep me on the low
Why you keep me on the low
Why you keep me on the low
Even when I need you most 
When I need you most
When I need you more
When I need you more


(Chorus)

Oh this love ooo ooo 
Don't kill my vibe ah ah
Oh this love ooo ooo 
Oh lord of mercy


(Verse 2)

All the girls wey dey hate 
oya take your man now
I no get time for this 
So shut man man down
I love you I love you
You go fall for gutar 
I took a bullet in my heart 
I swear E enter 
Other guys them plenty 
But na you I gum body
Wetin  you do to me no no


(Refrain)

Make you no border
All this no matter
I really love your mama
Why you play me corner 
Make you no border
All this no matter
I really love your mama
Why you play me corner 


(Pre-Chorus)

Why you keep me on the low
Why you keep me on the low
Why you keep me on the low
Why you keep me on the low
Even when I need you most 
When I need you most
When I need you more
When I need you more


(Chorus)

Oh this love ooo ooo 
Don't kill my vibe ah ah
Oh this love ooo ooo 
Oh lord of mercy
Oh this love ooo ooo 
Don't kill my vibe ah ah
Oh this love ooo ooo 
Oh lord of mercy